Shatta Wale Ft. Olamide – Wonders

Shatta Wale Ft. Olamide - Wonders

Shatta Wale Ft Olamide Wonders MP3 DOWNLOAD

SM boss, Shatta Wale comes through with another masterpiece song titled “Wonders” which features the YBNL boss, Olamide.

Finally, the track is produced by MOG Beatz.

Listen Up!

DOWNLOAD MP3

Wonders lyrics by Shatta Wale, Olamide

 

Wonders, Wonders Wonders

I say i go dey

Happen Oole

CHAMPION

BADO

Shatta Wale eee!

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Me first, me first, who you dey compete who cares

I be this, i be that forget all of them, dem be school girls

Naa fufo Bhim breast, If shatta no dey no press

Yes I be your same paddi, I be your same naughty

This no be new dress

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Ay, wonders, wonders, I see no fif, iya oldest

Champion world best, God’s plan awale fini first

Bidri, Hommie wan dance, omo se wo, where the fkers

Wey dey sofi sela boti prokas,

Money pw3 ne droboti postcast

Ama wo pi ni me me loss Gad

Ama Ghana she dey ser propap,

Shatta Wale Tuwale

Awolologom badda wale, ati sixteen boti was tris

Mozi hustle bi de gon biti Nineteen

Wode next year, mo ma taati mokohob zab ni

Mo dem Gbati

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Militant, Militant, Everybody know

Shatta Wale Militant

Ini one killer man, imi say mi na one killer man

Show miracle haleluya this ami tabernacle

Show me money

Make I show you vote

Show me love

Make I show you God

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Wonders, Wonders, I say dem never see wonders

Wonders, wonders, champion wonders

Oya Wonders, oya wonders

Big Boobi and a big nyaash, Nyaash! Nyaash!

Oya big boobi and a big nyaash, aash! aash!

I be ashawo but i get class, class! class!

And I no dey worry because I get cash, Cash! Cash!

If you feel the rhythm oya follow match, match! Match!

Wo dey play me like football match, Match! Match!

B’cos all my guy dem be bad guys, guys guys!

When we go to Ghana we dey learn dance, Dance! Dance!

When we dey SA we dey press nyaash, Nyaash! Nyaash!

No dey joke with my numbers I no Mass, Mass, Mass!

You dey want to speed but no gas, Gas! Gas!

Abeg chop this beatz with cutlass, Lass! Lass!

Like Synthe way i dey inside shoe class, Class! Class!

Wey no dey look face because of sunglasses, Glass! Glass!

But I know what goes when I come pass, Pass! Pass!

Girls and na crush we dey… that thing,

That thing! that thing!

Guys in Nigga still like that thing, that thing that thing

Boys dawale too dey… their thing, their thing their thing

Leave a Comment